Papa give me blessings wey go
Pa pa pa ewoh
Pa pa pa ewoh
Pa pa pa ewoh
Papa give me blessings wey go
Pa pa pa ewoh
Pa pa pa ewoh
Pa pa pa ewoh
Yeh yeh
And they say
What you got to show
Since you don dey sing o
Abobi where the hit o
And they say
Since you don dey pray
Na where the miracles dey
Hey
Papa give me blessings wey go
Shock dem
Shock dem
Shock dem
Shock dem
Shock dem
Yeh
Papa give me blessing wey go
Off dem
Off dem
Off dem
Off dem
Off dem
Otedola money
Dangote money
No fit compare
The blessings you dey give o
I want Abraham blessings
Wey dey burst brain
Miracle wey dey blow mind
Something they no fit deny
Only you dey do
Ye
Papa give me blessings wey go
Shock dem
Shock dem
Shock dem
Shock dem
Shock dem
Papa give me blessings wey go
Off dem
Off dem
Off dem
Off dem
Off dem
The barren dey pray for miracle Wey go shock dem
The widow dey pray for miracle Wey go shock dem yeh
The sick dey pray for miracle
Wey go off dem
Everyone needs a miracle wey go
Off dem
Off dem
Off dem
Off dem
Off dem