Lyrics
Some people dey for corner dey wonder
Wetin you dey weh you hammah
I know sey you no geti father
And your mother na trader
Some look at you see a fine prints
Some dey wonder how you dey get cloths
Wetin be your logo we won know
Dey won know
Tell me sey dey won know
What you see!
Is just the Hand of God
Who the Lord is Blessed
No man can curse
Wetin you dey see is not my forth
Just my God
Thank My God
If dem ask you sey…
Tell dem sey…
God dey…
Tell dem sey…
Baba dey…
Tell dem sey…
God dey eee eee eee…
And e no dey sleep ooo
Sister tell me when you gu marry
Is all they will ask you
Very soon, you know you gu …
And your clock is ticking
I hope you know
You can’t be here forever
I wanna see my grandsons and daughters
See your family here where they are, all apart
Maybe you should talk to one another
There’s a man for every woman
There’s a woman for every man
My life is not a competition
And I hope you understand
Tell dem sey…
God dey…
Tell dem sey…
Baba dey…
Tell dem sey…
God dey eee eee eee…
E no dey sleep ooo
E no dey sleep ooo
E no dey sleep o
Oh oh oh oh
Do you see the dew
E no dey sleep ooo
E no dey sleep ooo
Oh oh oh oh
Yeah
E no dey sleep ooo
E no dey sleep ooo
Oh oh oh oh
E be man
E no dey sleep ooo
E no dey sleep ooo
Oh oh oh oh
Eh!
Tell dem sey…
God dey…
Tell dem sey…
Baba dey…
Tell dem sey…
God dey eee eee eee…
And E no dey sleep ooo
(Repeated)
Ending: (Female Voice)
Tell dem sey eee eee eee…
Tell dem sey eee eee eee…
Baba dey
Tell dem sey eee eee eee eee…