Moses Bliss – Nothing

Moses Bliss – Nothing

Lyrics “Nothing” By Moses Bliss Nothing wey God no fit do Nothing wey God no fit do E no matter wetin you dey go through Make you no forget Nothing wey God no fit do Nothing wey God no fit do Nothing wey God no fit change oo E no matter wetin dem be tell you (I’m here...